album cover
aBEG
126
Music
aBEG è stato pubblicato il 13 febbraio 2026 da Fullstar Media International come parte dell'album aBEG - Single
album cover
Data di uscita13 febbraio 2026
EtichettaFullstar Media International
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM117

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
PAPY LONGO
PAPY LONGO
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alimi Babatunde
Alimi Babatunde
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boyspec
Boyspec
Producer

Testi

Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
(instrumental)
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
Oluwa mi show me the way
Abeg Na Abeg Abeg
Ubangiji give me the levels
Abeg Na Abeg Abeg
Chineke show me the way
Abeg Na Abeg Abeg
Oluwa mi come to my rescue
Abeg Na Abeg Abeg
Verse 1
Anything wey I touch
Abeg God make you do make you crown my struggles
And I know my self
I no go dull I Dey push I go shine I go dazzle
Hustle, make money plenty for pocket and my bank account
Enough of Gum body
Farabaale ma lo gbe Jumbo
Bonjour to my lady
Bad energy stay far away
Emi a fe re ge oo
Ton ba fe shey mi lese o
Only money I dey chase o
I stand on my feet gi di gba
Lako lako ni Mo wa
Loke Loke Omo oba
Oluwa mi show me the way
Abeg Na Abeg Abeg
Ubangiji give me the levels
Abeg Na Abeg Abeg
Chineke show me the way
Abeg Na Abeg Abeg
Oluwa mi come to my rescue
Abeg Na Abeg Abeg
Verse 2
We hustle for Night
Ka dance ya early morning
I must to live I must to survive
Dj spice it up turn it up
Pop up more bottles no Dey dull
Celebrating in abundance
Fiesta, my sister, chest out, pull over
We gather Dey Ayyee come come closer
We gather Dey Ayyee Ko Ko samba
We gather Dey Ayyee come come closer
We gather Dey Ayyee Ko Ko samba
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
Oluwa mi show me the way
Abeg Na Abeg Abeg
Ubangiji give me the levels
Abeg Na Abeg Abeg
Chineke show me the way
Abeg Na Abeg Abeg
Oluwa mi come to my rescue
Abeg Na Abeg Abeg
Outro
Abeg Na Abeg Abeg X 4
© 2025 - Papy Longo (Alimi Babatunde)
Written by: Alimi Babatunde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...