album cover
Thunder
16
Afro-Beat
Thunder è stato pubblicato il 26 marzo 2026 da Mikrane/ SYNQ Africa come parte dell'album Wabi - Sabi - EP
album cover
Data di uscita26 marzo 2026
EtichettaMikrane/ SYNQ Africa
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Mikrane
Mikrane
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Miracle Ngaju
Miracle Ngaju
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BY
BY
Producer
Wana Sn
Wana Sn
Mixing Engineer

Testi

On a tuesday
Bad man sipping dusse
And I for like to dey see my kele
But I hear say she travel go dutse
On a very good day
I get girl wey dey fly from Boston
Her bumbum is bigger than Bombay
No shima fit be like my Kele
Body like dynamite
Gimme peace of mind (Oshey)
Tell her to name her price
I'm ready to sacrifice (Oshey)
Body like dynamite
Gimme peace of mind (Oshey)
Tell her to name her price
I'm ready to sacrifice (Oshey)
Thunder, thunder (thunder)
Girl your body strike like thunder (thunder)
Follow me bumper to bumper (bumper)
Girl that body banging like banger o (banger)
Thunder, thunder (thunder)
Girl your body strike like thunder (thunder)
Follow me bumper to bumper (bumper)
Girl that body banging like banger o (banger)
For your information
I dey play every position
Tell her I could see the future
Your ikebe dey cause confusion (cause confusion)
Lagos to London
All dem kele wanna feel my young John
Whine to that music nonstop
Your Ikebe come dey cause illusion (dey cause illusion)
Body like dynamite
Gimme peace of mind (Oshey)
Tell her to name her price
I'm ready to sacrifice (Oshey)
Body like dynamite
Gimme peace of mind (Oshey)
Tell her to name her price
I'm ready to sacrifice (Oshey)
Thunder, thunder (thunder)
Girl your body strike like thunder (thunder)
Follow me bumper to bumper (bumper)
Girl that body banging like banger o (banger)
Thunder, thunder (thunder)
Girl your body strike like thunder (thunder)
Follow me bumper to bumper (bumper)
Girl that body banging like banger o (banger)
Thunder, thunder (thunder)
Girl your body strike like thunder (thunder)
Follow me bumper to bumper (bumper)
Girl that body banging like banger o (banger)
Written by: Miracle Ngaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...