album cover
Badman
album cover
Badman è stato pubblicato il 27 marzo 2026 da Black Diamond Collective come parte dell'album Body Language
Released27 marzo 2026
EtichettaBlack Diamond Collective
LinguaEnglish
BPM186
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Dem affi tell me of a gyal wey fit infiltrate me
Say one wey go nearly break me
She a fine wine and she sexy
Do I want her un-urgently
Dem affi tell me of a gyal wey fit infiltrate me
Say one wey go nearly break me
She a fine wine and she sexy
Do I want her un-urgently
Girl in black she tell me say she like the way me look at her
She no fit concentrate I got her body messing up
And if you give me
I go chop you up like snack
You make the men
Just Dey mellow mellow all around
Gyalis come let me flex you up
Gyalis come let me wet you up
Give you money cus i got a lot left in vault
You make the men
Just dey mellow mellow all around
Dem affi tell me of a gyal wey fit infiltrate me
Say one wey go nearly break me
She a fine wine and she sexy
Do I want her un-urgently
Dem affi tell me of a gyal wey fit infiltrate me
Say one wey go nearly break me
She a fine wine and she sexy
Do I want her un-urgently
{Laz chant}
She gat the wickedest, whine
Wanna make you, mine
Don't waste my, time
Let's make use of this time
She a bounce it bounce it up
So I sit up
She no give up
I no give up
Bad gyal to bad boy
Bad boy to bad girl
We no do random
Bouncing along
Gyalis come let me flex you up
Gyalis come let me wet you up
Give you money cus i got a lot left in vault
You make the men
Just dey mellow mellow all around
Dem affi tell me of a gyal wey fit infiltrate me
Say one wey go nearly break me
She a fine wine and she sexy
Do I want her un-urgently
Dem affi tell me of a gyal wey fit infiltrate me
Say one wey go nearly break me
She a fine wine and she sexy
Do I want her un-urgently
Written by: Lazarus Shiinyi Uger
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...