album cover
Sin-Idem
835
Music
Sin-Idem è stato pubblicato il 19 marzo 2026 da 1 Life of wealth come parte dell'album Sin-Idem - Single
album cover
Data di uscita19 marzo 2026
Etichetta1 Life of wealth
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM113

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Qiqii
Qiqii
Performer
Life Macleod
Life Macleod
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Life Macleod
Life Macleod
Composer
Tosin Koroma
Tosin Koroma
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Soul
Mr Soul
Producer

Testi

Sin-Idem Qiqii
Dem been hurt me words
But I chest am
Been Get me wrong
I address am
All the troubles all d tension
I turn all my L’s
Straight to W’s
Make nobody tell me
Wetin I no fit to dey do
And the things
Wey I no fit to do
Everybody get opinion
When e reach your turn
Make you try do am too
And i never bigin dey use my Abidoshaker
Abidoshakers too
Abili abili abili ability
If you fit make you run am too
Akpe mem Sin-Idem
Sin-Idem Sin-Idem
Ame mem Sin-Idem
Sin-Idem Sin-Idem
We drop it you go dance ( yeah yeah
How many you dey count ( yeah yeah
Qiqi with bounce yea
Ahnnn Anh
No be chokiri cho Cho
No be Cho Cho Cho
We Dey show working
All the Qiqii’s
Dem know odinaka
If easy make run am
If easy
Make nobody tell me
Wetin I no fit to dey do
And the things wey
I no fit to do
Everybody get opinion
When e reach your turn
Make you try do am too
And i never begin dey use my abidodahaka
Abidoshakers too
Abili abili abili ability
If you fit make you run am too
Akpe mem Sin-Idem
Sin-Idem Sin- Idem
Ame mem Sin- Idem
Sin-Idem Sin-Idem
Written by: Life Macleod, Tosin Koroma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...