album cover
Akobi
album cover
Akobi è stato pubblicato il 3 aprile 2026 da 4696465 Records DK2 come parte dell'album SHINE
AlbumSHINE
3 aprile 2026
Etichetta4696465 Records DK2
LinguaEnglish
BPM190
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

You see life is more sweet if you got money
Money wey no fi tan fi tan
Some say life is not about money if you like make una dey link up link up
As for me I got nothing to chase but cash
Money wey no fi tan fi tan
Nothing sweet pass e get money
My brother make you no go sit down
Sho ranti o o sho ranti oo
Emi ma de la Kobi Akobi o oo Akobi oo
If you no get money no near me oo
I get things for my life awaiting oo
So pour me some liquor
So pour me some liquor
I just wanna make money kin gba better linkups
Kin Gba better linkups
Happiness is a must eledua komimo
I no wan know sorrow for my life emimimo

Written by: Victor Ayomide Tinubu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...