album cover
AIYE
album cover
AIYE è stato pubblicato il 22 aprile 2026 da VORSTAR come parte dell'album BBV - EP
22 aprile 2026
EtichettaVORSTAR
LinguaEnglish
BPM113
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

It's showtime folks
Areaaa
Mo ni kope
Mo ni kope
Aiye ni kope
Mo ni ko pe
Aiye ni kope
Mo ni kope
Aiye ni kope
Mo ni kope
I don dey find money
Inside rain or sun
Nothing wey man nor see
But we nor fit run
Dem say make I dobale
For man wey dey oppress me
Now wey the money wo le
Abeg make nobody stress me
Aahn aahn
Oya Monica Vanessa oh
Rihanna paloma ooh
We turning up tonight
We gonna shut down the area
Ooh mmmm dance mapoka oh
Na pounds nor be dollar oh
Tonight we spoil ground
Tomorrow we nor go remember oh eeeeh
Aiye kope faaji
Alomo nor dey for heaven
Aiye kope owo wole
E dey shower down from heaven
Aiye kope faaji
Alomo nor dey for heaven
Aiye kope owo wole
E dey shower down from heaven
Aaahn aaahn
Me I don enter kitchen
Come and taste what you're missing
Omoge don't be greedy
Aaahn aaahn
Ogede ti pon baby
Ponmo with supaghetti
The way your body vibrating
Esohe Rashida oh
Etinosa Felicia oh
We turning up tonight
We gonna shut down the area
Ooh mmmm dance mapoka oh
Na pounds nor be dollar oh
Tonight we spoil ground
Tomorrow we nor go(nor go)
 remember oh ayyeeee
Aiye kope faaji
Alomo nor dey for heaven
Aiye kope owo wole
E dey shower down from heaven
Aiye kope faaji
Alomo nor dey for heaven
Aiye kope owo wole
E dey shower down from heaven
Aiye kope faaji
Alomo nor dey for heaven
Aiye kope owo wole
E dey shower down from heaven
Aiye kope faaji
Alomo nor dey for heaven
Aiye kope owo wole
E dey shower down from heaven
Areaaa
Timmy jay on the track
Written by: Kings Omogiate
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...