album cover
Ball
album cover
Ball è stato pubblicato il 4 aprile 2026 da Leave Music come parte dell'album Ball - Single
4 aprile 2026
EtichettaLeave Music
LinguaEnglish
BPM115
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Wetin we don do Wey them dey ask say who be this one
Una never never see something
Una must to feel the boy
Anywhere we enter them know money Mater dey
Na anywhere I dey everybody want dey
But we still Dey grind even tho na sunday
Omo them must to feel the boy
Anywhere we enter them know money Mater dey
Na anywhere I dey everybody want dey
But we still Dey grind even tho na sunday
Omo them must to feel the boy
Ka efena jah ulene Budodo bulehbang oh
Ka efena jah ulene kudu kulebangn te
Ka efena jah ulene bazozo ba lebang oooh
Ka efana jah ulene kudu kulebang ooooooh
Bate bang wana abase oor
Bate bang ikpana ya meh oor
Bate bang wana abakaa oor
Bate bang etele ya ame oor
Babap bate bang wana abase oor
Dede anam etele ya anyong ooooh
Anam okpana wa anyong te
Dede kudu mung ndu kwa anyong ooooh

Dede anam etele ya anyong oh
Anam okpana wa anyong te
Dede kudu mung ndu kwa anyong oh
Bate bang wana abase oor
Bate bang ikpana ya meh oor
Bate bang wana abakaa oor
Bate bang etele ya ame oor
Babap bate bang wana abase oor
Dede anam etele ya anyong oh
Anam okpana wa anyong te
Dede kudu mung ndu kwa anyong oh
Written by: Peter Okputu Okem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...