album cover
Flex
5
Hip-Hop/Rap
Flex è stato pubblicato il 24 aprile 2026 da The Creative Rae come parte dell'album Flex & Chop Life - Single
album cover
Data di uscita24 aprile 2026
EtichettaThe Creative Rae
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM92

Crediti

PERFORMING ARTISTS
The Creative Rae
The Creative Rae
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okoi Precious Henry
Okoi Precious Henry
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Retrro5
Retrro5
Producer

Testi

See, I just wan flex
Hustle ‘till I get a lotta money
Take a vacay with my honey
See, I just wan flex
Wanna ball party after party
Have a couple shots of Bacardi
See, I just wan flex
Make a couple figures for the family
Make sapa no near me
I just wan flex
Get the bag, it is never too early
My brother, delay is deadly
Young boy in Lasgidi
Wanna make it big so I be roaming the city
Doing what I can just to get the paper
Even dropping freestyles like Dan Dizzy
I tell people make dem show me way
Make dem show me hustle wey go fit dey pay
They go always talk sey money no dey
But still ball for Island almost everyday
See, if you go chop life without me, e go purge you
You call me your guy but don’t help me when I struggle
Saying you got me, saying we family
Omo, no let my blow go touch you
Kilode to ma lowo to ma toju e
Mi o get, for your guy, you still dey daju
But no yawa, just wait till I blow
The kain money wey go come, eleyi ti poju
See, I just wan flex
Hustle ‘till I get a lotta money
Take a vacay with my honey
See, I just wan flex
Wanna ball party after party
Have a couple shots of Bacardi
See, I just wan flex
Make a couple figures for the family
Make sapa no near me
I just wan flex
Get the bag, it is never too early
My brother, delay is deadly
I’m on a yacht (on a yacht), beach view (looking nice)
With my kele (eheh) and sea food (lifestyle)
Soft life (soft life), small ice (bling bling)
Six figures (run it up), I smell nice (that’s right)
I hope I get it ‘cause I know it ain’t easy
But I dey try, I dey hustle on a daily
Putting in work man, I pray the Lord sees me
(Amen, amen, amen, amen)
Before, they used to call me Omo Get Inside
Now because I want bread, I always dey outside
‘Cause I wanna eat good, make my family proud
Fine boy wey still know amino-glycoside
Take ‘em shopping, buy the shelf when they can’t decide
Rent apartment wey no go need insecticide
Buy the kind car wey before they enter
I go say “papa, mama, you need to press this side”
See, I just wan flex
Hustle ‘till I get a lotta money
Take a vacay with my honey
See, I just wan flex
Wanna ball party after party
Have a couple shots of Bacardi
See, I just wan flex
Make a couple figures for the family
Make sapa no near me
I just wan flex
Get the bag, it is never too early
My brother delay is deadly
Written by: Okoi Precious Henry
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...