album cover
Testimony
album cover
Testimony è stato pubblicato il 20 marzo 2026 da Li2vibez / Melodic empire entertainment come parte dell'album First Attempt - EP
20 marzo 2026
EtichettaLi2vibez / Melodic empire entertainment
LinguaEnglish
BPM111
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Ajeh I won te lapi
Ope lope loda
Mi as i dey drop gbedu
Opelope streamer
Me I just Dey do my thing
Opelope oluwa
As I dey they
I dey pray to my life
Awon oloba then
Won yeah my lamba
As the last time I dey find
Calu ba
but this year al Hamdullah
Any where I dey I show my talent
I get believe everything oma set
Koluwa seh me bi mo shen fe
I pray to god
Moma dey
Omo logbon
Jaye lo ninu mansion
You know, see today
I look and answer
Emi lomo ton
As a reason
As an og
Eyin my gee
Eyin my gee
Any hybee
Oya reason
You no say every day
Testimony yeh
Emagbon pipipi
As a this year
Moma ja benz ahh
Is not a me teba sobe
Nh god gracy
Many many vibez yii omo iyami
As a reason
Sewo fe lowo
Bobo
Oti lafin Lafin
Wogboro as omogo
I dey on a loan
Testimony
Lola Jeeva, Aya globa
Every day every time
Eyin my gee
Eyin my gee
Any hybee
Oya reason
You no say every day
Testimony yeh
Emagbon pipipi
As a this year
Moma ja benz ahh
Is not a me teba sobe
Nh god gracy
Many many vibez yii omo iyami
As a reason
Sewo fe lowo
Bobo
Oti lafin Lafin
Wogboro as omogo
I dey on a low
Written by: Sulaimon Sarafadeen amobi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...