album cover
album cover
Later è stato pubblicato il 2 aprile 2026 da Septembar Soundz come parte dell'album Later - Single
Data di uscita2 aprile 2026
EtichettaSeptembar Soundz
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Beautiful thing thing thing
Girl you dey give me overdose
I want it all odindin
Girl your body na overload
Oh maria shama rira later later
Oh shadiya shey you go give me later later
Oh maria shama rira later later
Oh shadiya shey you go give me later later
Share me your location
Share me location
Make we go on a vacation
On a vacation
Me and you steady vibration
Steady vibration
Omoh share me location
Share me location uh
Oh maria shamarira later later
Oh shadiya shey you go give me later later
Oh maria shama rira later later
Oh shadiya shey you go give me later later
Later
Shey you go give me later
Oh maria
I fit marry her
She do me one kind thing
Wey fit to make man craze
Oh maria I fit marry her
Your body too big carry am come my way
Carry Your body come my way
You see your body conquer me
E just dey make me wonder
Wonder wonder wonder
Make we travel far away
Go where dem no know
I go take you far away
Go where you no know
O n seh mi bii pe mo fagbo yo oh
Too many girls but I follow you oh
Hold you down never letting go hmm
Juliet and Romeo oh oh
Oh maria shamarira later later
Oh shadiya shey you go give me later later
Oh maria shama rira later later
Oh shadiya shey you go give me later later
Later
Shey you go give me later
Written by: Ayodeji Oreoluwa Ajayi

Loading...