album cover
God First
942
Afro-Beat
God First è stato pubblicato il 17 aprile 2026 da Malala Entertainment come parte dell'album God First - Single
album cover
Data di uscita17 aprile 2026
EtichettaMalala Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM105

Testi

Hai
What you order is not what you get
Sometimes you in life you gats face regret
But no forget to clean your tears
So many evil eyes upon mi life
God no let dem to take my soul
God no let dem o
Dem won blend me
But I refuse
I no confuse
Na God wey I choose
Dem try blow my fuse
But e no defuse
Like atomic bomb
I Dey blow everywhere
Shout out to my brother man
I know my blooder
No be by Cho Cho
I know my squad
All of dem love me
I swear dem fi murder
Do you hear what mi say
clearly yeah do you roger
Roger that
Yeah for my happiness
Oh jah I will put God first
Oh oh I will put God first
Oh see for my peace of mind
I will put God first
Ooh I will choose God first
Eh Mụ na ezinulo m, ga-efe JEHOVAH
Onye kere eluigwe na uwa
Họputanụ onwe unu taa
Onye unu ga-efe ofufe n'uwa
Know who you are out with
Guy it's not a blind date
Before you thumb print
My guy you know your mandate
So have faith
I am high on the most high
No high grade
Feel irie
Yes I am brand zero mileage
On my way
On my way
On the high way
Yeah we happy no slacking
No backing down
No minimizing
Bad energy stay far
We cast and bind it
We bind it
We bind bind bind bind bind
We bind it
Dem won blend me
But I refuse
I no confuse
Na God wey I choose
Dem try blow my fuse
But e no defuse
Like atomic bomb
I Dey blow everywhere
Shout out to my brother man
I know my blooder
No be by Cho Cho
I know my squad
All of dem love me
I swear dem fi murder
Do you hear what mi say
clearly yeah do you roger
Roger that
Yeah for my happiness
Oh jah I will put God first
Oh oh I will choose God first
Oh see for my peace of mind
I will put God first
Ooh I will choose God first
Onye ta ezinulo m, ga-efe JEHOVAH
Onye kere eluigwe na uwa
Họputanụ onwe unu taa
Onye unu ga-efe ofufe n'uwa
Wickedmix
Written by: Nzeh Graham Onyemike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...