album cover
NA WHY
album cover
NA WHY è stato pubblicato il 15 aprile 2026 da TaiTunes come parte dell'album Na YOU - EP
Released15 aprile 2026
EtichettaTaiTunes
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Hmmm
Hmmmmmmm
Hmmmmmmm
Hmmmmmmmmmmmm
Hmmmmmmm
Hmmmmmmm
Hmmmmmmmmmmmm
Donkey no fine
But him mama like am
E no mean say
Make I no like me too
I no fit give my neighbour
Wetin I no get
To forgive seventy times seven times
Go hard gaan
If love no dey my mind
Recipe for disaster
Yam pepper scatter scatter
Ìṣù àtà yáan yáan
Na why
I choose to love me
The good
The better
The best
I go love me too
Through the imperfections
Through the growing pains
Na why
I forgive me
For the times wey I no believe in me
I'll forgive me too
For the times wey I no go know better
Because nobody dey perfect
So I forgive me first
Yes I choose to love me
The highs, the lows, the in-betweens
I'll love me too
Through the dark times
Days wey I gatz compromise
Cos nobody perfect
So I love me first
Yes I love me first
If I waka pass
I no hail you
No mind me
My head too full
If I no see you
I dey try see myself
But I dey your side
My broda I wish you well
I dey reason life in 5D
I dey MANIFEST my dreams
I dey find road
Wey go carry me home
Make the ministry reach PERMANENT site
Na why
I choose to love me
The good
The better
The best
I go love me too
Through the imperfections
Through the growing pains
Na why
I forgive me
For the times wey I no believe in me
I go forgive me too
For the times wey I no go know better
Because nobody dey perfect
So I forgive me first
Yes I choose to love me
The highs, the lows the in-betweens
I'll love me too
Through the dark times
Days wey I gatz compromise
Cos nobody perfect
So I love me first
Yes o
Yes I love me first
Monkey no fine…
But him mama like am
But who go love me
If I no love myself first
Na why
The good
The better
The best
I go love me too
Na why
I forgive me
For the times wey I no believe in me
I'll forgive me too
For the times wey I no go know better
Because nobody dey perfect
So I forgive me first
Yes I choose to love me
The highs
The lows
The inbetweens
I'll love me too
Through the dark times,
Days wey I gatz compromise
Cos nobody perfect
So I love me first
YES I LOVE ME FIRST
Written by: Richard Olakunle Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...