album cover
Faarook
6
Music
Faarook è stato pubblicato il 8 maggio 2026 da Daebosh come parte dell'album Faarook - Single
album cover
Data di uscita8 maggio 2026
EtichettaDaebosh
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Daebosh
Daebosh
Performer
Adevibez
Adevibez
First Violin
COMPOSITION & LYRICS
Adesunloye Victor Adebowale
Adesunloye Victor Adebowale
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Adevibez
Adevibez
Producer
Skhallon
Skhallon
Mixing Engineer

Testi

Story of a youngin kiloru ko ee na faruq
Dat one no dey bomb everyday for am na book
And na crook omo teacher ni faruq na true
Toh bah calculate tani olohun gbo you go salute
Wani Twale baba everywhere he go na boost
But na backyard dem dey live opposite Yara gadus
Many kuro nile mii mummy faruq go dey look
World war2 naso dem and landlord go start to dey shoot
Omo With all d noise I no know if them dey cruise
Faruq go dey watch omo but hn mind dey bruise
Many many scenes wey dey for hn mind dey choose
Germinating rapidly cos all those experiences na fruit
As the matter don dey be for school faruq don dey loose
He no dey think straight reason be hn mind dey gloom
Eba torokobo loma\'je igbamin with no soup
For hn room faruq go dey para to the moon
Many many shenking pelu fipa
Emi mii stubborn alakori i no go looseguard oh
All d devils for the levels I go beat am
Gotta stack or I die I no fit kpai o
omo buruku sii igboro faruq and no dey slack
Daddy no dey around, omo mummy dey break back
Lati feed 3 children pelu wages wey dey crack
For hn mind 442 ni formation, all hn demons dey attack
Every mins lofi grind kurukere with hn thoughts
All hn mates dey flex but hn pain dey come in lots
Symbol of hope to his youngins even when hn hope dey lost
Faruq yen is me lori titi pemi TOTT
I ask God why why why ...
How can I survive my life
Sapa wear me cloth he nut me tie
Hunger do me shege shori sha
Many devils I go too beat am
Cos I too mean
Gotta stack I no fit to pai
If I go dey slack ... dem go call me last
Hustler no dey carry
Hustler no fit carry last
Many many shenking pelu fipa
Emi mii stubborn alakori i no go looseguard oh
All d devils for the levels I go beat am
Gotta stack or I die I no fit kpai o
I no fit to kpai o
If I go kpai o
My mama go cry o
My sisters sef go cry o
Written by: Adesunloye Victor Adebowale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...