album cover
Lonely
8
Music
Lonely è stato pubblicato il 29 maggio 2026 da BBTM Music come parte dell'album Ready or Not
album cover
Data di uscita29 maggio 2026
EtichettaBBTM Music
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM106

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Dahvi
Dahvi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Desmond Frank
Desmond Frank
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Frio
Frio
Producer
STG
STG
Mixing Engineer

Testi

I know I been beg you to gimme time
Shey you been like me or you been dey whine?
No be say me sef I too holy too
But we for try to Dey talk things through
Cus e pain me walahi
I no fit lie I cry
Like say I take substance
E Dey do my body one kain
Na only you i really like
Toh sweet like vitamin c na
You get me like
No other might ,sweet melanin
You don fuck me up
E be my bad say I no get money when we Dey together
I get to go find my cheddar
Oh my Cinderella
Now wey all the money dey
(It’s so lonely lonely o)
E go hard to love again
(If u no gree, for me o)
Cus You dey with everyone
( they know me,Ma pa mi o)
Can’t get u out my head
(And I tried deep,so deep o)
I still dey stalk all your post on your Instagram
E get one wey u wear tight gown
Na Small thing I for don like am
Sometimes I wonder if I cross your mind
Cus your captions speak to me sometimes
Now this our memories all I have, when I dey scroll my snap
One more time
Hear me out
Cus I don shayo my lungs wan burn out ,girl
Na only you i really like
Toh sweet like vitamin c na
You get me like
No other might ,sweet melanin
You don fuck me up
E be my bad say I no get money when we Dey together
I get to go find my cheddar
Oh my Cinderella
Now wey all the money dey
(It’s so lonely lonely o)
E go hard to love again
(If u no gree, for me o)
Cus You dey with everyone (and they know me,Ma pa mi o)
Can’t get u out my head
(And I tried deep,so deep o)
It’s Dahvileon
Written by: Desmond Frank
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...