Testi
[Intro]
Trybe Records
ELDee
I'ma take you all to the, to the roots on this one
Naija, where you dey? Where you dey? Come on
[Verse 1]
Oh, girl, as I see you dey waka
Everybody dey look your baka
Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
Last time when you take my number
You talk say you go holla
But you put me on a long thing
[PreChorus]
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready lati ta a tan
But before then
[Chorus]
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Ta ba ṣetan o
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
[Verse 2]
O fi eẹsinu Honda
Ṣọmọde ni ẹ, I wonder
Ṣo fẹ wa Hummer
Fo lọ Yankee fun summer
Eh, o n tẹ brake
Instead ko wa wa jẹ cake
Mo ma toju ẹ lọ ti ti lai, lai, lai, lai o
[PreChorus]
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready lati ta a tan
But before then
[Chorus]
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Ta ba ṣetan o
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
[Verse 3]
If na your wife make you hold am, hold am
If na your girlfriend hold am, hold am
If na somebody own oh, touch am softly, softly
If na your wife make you hold am, hold am
If na your girlfriend hold am, hold am
If you see somebody with another man own, tell am say
[Bridge]
Fi iyawo oniyawo sile
Fi iyawo oniyawo silẹ
Ẹ fi iyawo oniyawo silẹ
Fi iyawo oniyawo silẹ
Fi iyawo oniyawo silẹ
Fi iyawo oniyawo silẹ
Ẹ fi iyawo oniyawo silẹ
Fi iyawo oniyawo silẹ
[PreChorus]
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
[Chorus]
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Ta ba ṣetan o
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
[PreChorus]
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready lati ta a tan
But before then
[Chorus]
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Bọ si gbangba ka jo
Ta ba ṣetan o
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
Bọ si kọrọ ka fo
[Outro]
Oladele
TKO
ELDee
To all y'all who thought I was done
I'm just getting started
Written by: Chidera Anamege, Sikirullahi Dabiri