Testi

Ẹ jọ'ọ' Ta ló ni mótò L A 7 7 1 Gbe kúrò lọ'nà Daddy Showkey fẹ' wọlé Abegi o Person wey e get moto L A 7 7 1 Comot am for moto road Daddy Showkey wan come insiiiide. .[ Òní gbé mótò ẹ kúrò lọ'Ó gbọ́ pé Daddy Showkey fẹ' wọlé] Congratulation And jubilation Celebration In our Nation... . Follow hear me Congratulation And Jubilation Celebration In our Nation... Welcome Daddy Showkey Welcome Welcome Daddy Showkey welcome Una hear me Welcome Daddy Showkey Welcome Welcome Daddy Showkey welcome How well you, a longtime Welcome Me dey for me here, Me still'n ghetto Welcome Hello Mummy Hello Daddy Welcome Hi Uncle Hello Aunty Welcome All the Children how una dey Welcome All the people how una dey Welcome Boys and girl dem, how una dey Welcome Man and Woman, how una dey Welcome... Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say you run the show ...you no fit hear me again! Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say you run the show So me tell dem Move on Daddy Showkey I'm gonna to the top When you get to the top You are go tey till they come Me Ball! Move on Daddy Showkey I'm gonna to the top When you get to the top You are go tey they come! So... Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say you run the show ...so me tell them! Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say me run the show ... so me tell them! Congratulation And jubilation Celebration In our Nation... . You no hear me Congratulation And Jubilation Celebration In our Nation... Welcome Daddy Showkey Welcome Welcome Daddy Showkey welcome Welcome Daddy Showkey Welcome Welcome Daddy Showkey welcome How well you, a longtime Me dey for me here In still ghetto Hello Mummy Hello Daddy Welcome Hi Uncle Hello Aunty Welcome All the Children how una dey Welcome All the people how una dey Welcome Boys and girl dem, how una dey Welcome Man and Woman, how una dey Welcome... Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say you run the show ...so me tell them! Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say you run the show ... so me tell them! Ẹ' jọ'ọ' Daddy Showkey L'ágbolé Kò sí ' yawèrè No yawa Kò sí ' fòyà Ìbẹ'rù ò sí mọ' Ire ni I base Galala Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say you run the show ...so me tell them! Move on move on Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know say you run the show ... so me tell them! Move on move on Move on move on Daddy Shoo Follow hear me Holy Ba'Tanjaja know sey you run the show ... Follow hear me...
Writer(s): Matthew James Redman, Michael Andrew Weaver Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out