Testi

From the very very first time when my body jam you girl Abi na because you dey smell nice or the type of eyes you get Whatever the case may be Make you know say you gat a hold on me The Girl of my dreams only you Baby is it possible to see you again Sun dey shine Rain dey fall Wind dey blow Girl I think of you Weather for two baby where are you Can't you see the way that am missing you You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind Tell me how to make you realize Say na you be the reason When a strong man dey do totori aaa Baby wetin be the thing Wey you put for my body Na lovinjitis aa ah aa That thing Wey dey officially make me misbehave Na lovinjitis aa ah aa Baby wetin be the thing Wey you put for my system Na lovinjitis aa ah aa The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa Na lovinjitis aa ah aa Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo My body dey do me somehow Sun dey shine Rain dey fall Wind dey blow Girl I think of you Whether for two baby where are you Can't you see the way that am missing you You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind Tell me how to make you realize Say na you be the reason When a strong man dey do totori aaa Baby wetin be the thing Wey you put for my body Na lovinjitis aa ah aa That thing Wey dey officially make me misbehave Na lovinjitis aa ah aa Baby wetin be the thing Wey you put for my system Na lovinjitis aa ah aa The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa Na lovinjitis aa ah aa Am the one who's searching You're the one am calling Other guys dey halla for your swagalicious fire Sunny day or rainy day no matter the forecast oo Fine girl me and you would be together Baby pour toi je ferai beaucoup de sacrifices Je serai ta muse, baby je serai ta miss Je rendrai réel le moindre de tes délices Je serai à toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis. Baby wetin, baby wetin Baby wetin, baby wetin Na lovinjitis aa ah aa Baby wetin, baby wetin Baby wetin, baby wetin Na lovinjitis aa ah aa Whether you see me Na lovinjitis aa ah aa Whether you near me Na lovinjitis aa ah aa Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo Ewo ewo eyaah eyaah Ewo ewo
Writer(s): W. Ofuasia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out