album cover
Banger
4296
Music
Banger è stato pubblicato il 24 aprile 2026 da Dangbana Republik come parte dell'album Banger - Single
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
00:10 - 00:15
Banger è stata scoperta più frequentemente a circa 10 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:05
00:20
00:30
00:35
00:50
00:55
01:20
01:30
01:35
02:10
02:15
02:30
00:00
02:51

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Tia
Tia
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tiamiyu Rilwan Omobolaji
Tiamiyu Rilwan Omobolaji
Songwriter
Akinyinka Kuham Oladimeji
Akinyinka Kuham Oladimeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Phantom
Phantom
Producer

Testi

[Intro]
BANGA Insha Allah
Big money Insha Allah
Me I no go dey for your gist and chat
[Chorus]
BANGA Insha Allah
Big money Insha Allah
Me I no go dey for your gist and chat
Me I no wan dey for your gist and chat
[Verse 1]
Meet me for the top na the place where I dey
Never chop much mo ti jẹ ninu aye
I just dey thank God mo ti pẹ ninu aye
Cus people don die for this game wey I dey
Dem still dey wonder how me I dey
Me wey dey kpo Codeine
Toma Tutolyn normal medicine
Back then wey I see him
But now a days I don dey go gym
[Verse 2]
BANGA Insha Allah, BANGA Insha Allah
BANGA Insha Allah, big money Insha Allah
BANGA Insha Allah (BANGA Insha Allah)
BANGA Insha Allah
[Refrain]
Wọn sọ fun mi, wọn sọ fun mi
Mo sọ fun ẹ, ọmọ ko le to yẹn
Wọn sọ fun mi, wọn sọ fun mi
Mo sọ fun ẹ, ọmọ ko le to yẹn
[Verse 3]
Nothing dey pa
Nothing dey sup
Monkey dey work baboon dey chop
Ẹ ma lọ fọgẹdẹ lọ mi o
Ki ma lọ fi were lọ yin o
[Bridge]
Mo ṣi ma ra condo si Yankee (Amen)
Ma ra motor fun mami (Amen)
Ma gba pounce and dollar mi (Amen)
Atowo atọla mi (Amen)
Mo ṣi ma ra condo si Yankee (Amen)
Ma ra motor fun mami (Amen)
Ma gba pounce and dollar mi (Amen)
Atowo atọla mi (Amen)
[Chorus]
BANGA Insha Allah, BANGA Insha Allah
BANGA Insha Allah, big money Insha Allah
BANGA Insha Allah (BANGA Insha Allah)
BANGA Insha Allah
[Chorus]
BANGA Insha Allah
Big money Insha Allah
Me I no go dey for your gist and chat
Me I no like dey for your gist and chat
Written by: Akinyinka Kuham Oladimeji, Tiamiyu Rilwan Omobolaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...