album cover
album cover
Many Many è stato pubblicato il 4 giugno 2026 da Distrofort come parte dell'album OUTSYD - EP
Data di uscita4 giugno 2026
EtichettaDistrofort
BPM143
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Tell why I no go work
When me raba never up
Omo mi i still dey bomb
Hundred everyday
K'owo mi le pe
Zero holiday
Why I no go work
When me raba never up
Omo mi i still dey bomb
Hundred everyday
K'owo mi le pe
Zero holiday
Puttin in the work
Omo I dey stunt
I no fit give up
Tori o si ma plump
Place wey I come from
You fit call am slum
Na why I dey bomb
Story mi shi long
2019 enter UnderG
Omo ologo dia
Think say i go para
Alhamdulilah
For the place wey we dey
Put my faith in Lord
'bi to mu wa lo
Oju mi ri
Omo I see many thing
UnderG, you know how the matter be
Yeah yeah
Oju mi ri
Omo I see many thing
UnderG, you know how the matter be
Yeah yeah
Many many
Many many
Oju mi ri
Many many
Many many
Oju mi ri
Many many
Many many
Many many
Many many
Many many
Many many
Oju mi ri
Many many
Many many
Aimoye what's cashout
Aimoye what's cashout
As I dey find my dollar
Find my dollar
Omo shey you no remember
When we dey suffer
Omo I dey find my dollar
Find my dollar
Many many
Many many
Kosi elo mi
Kosi elo mi
I've been lookin lookin
For the money for the money
You call, I no pick I no pick
Yeah, I've been lookin lookin
For the money for the money
I've been lookin lookin
Aimoye what's cashout
Aimoye what's cashout
As I dey find my dollar
Find my dollar
Omo shey you no remember
When we dey suffer
Omo shey you no remember
When we dey suffer
Many many
Many many
Oju mi ri
Many many
Many many
Oju mi ri
Many many
Many many
Many many
Many many
Many many
Many many
Oju mi ri
Many many
Many many
Written by: Ogunjole Gabriel Oluwatunmise, Ogunwale Gbolahan PETERS

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...