album cover
FOF
16
Music
FOF è stato pubblicato il 6 maggio 2026 da Jazzlife Entertainment come parte dell'album AGINOMOTO - EP
album cover
Data di uscita6 maggio 2026
EtichettaJazzlife Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM111

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Big Agi
Big Agi
Vocals
Mannee
Mannee
Vocals
Kujo
Kujo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Agimson Stephen
Agimson Stephen
Songwriter
Abdulrahman Abdullahi
Abdulrahman Abdullahi
Songwriter
David Henry Kalio
David Henry Kalio
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hassan D YP (BOY)
Hassan D YP (BOY)
Producer
Pro-Mix
Pro-Mix
Mixing Engineer

Testi

FOF
Excuse me monica
Make I be your singer
Biko sabi dance
And maybe if you single
I could be your man
And if the link is sneaky
I could be your man too
You don dey make me lose e composure
And I really dunno ya
Whether na love, abi I dey on drugs
If the result come be love
Abeg make e pause
 
24/7 I dey keep on working
0 loving when you no go money
Producer oya play me something
Let the dj keep on rocking
And I lock in
Billing i dey see I’m dodging
Even no jersey I’m balling
I’m balling
Shout out to the friends of friends
Wey dey come my ends
When I no get bread (sapa wan kill person)
Shout out to the friends of friends
Wey dey lap my ends
I like to confess
Shout to the friends of friends
Wey dey hold my hands
When everywhere red (man u jersey)
Them no dey look me less
when i no get bread
24/7 I dey keep on working
0 loving when you no go money
Producer oya play me something
Let the dj keep on rocking
And I lock in
Billing i dey see I’m dodging
Even no jersey I’m balling
I’m balling
Shout out to the friends of friends
Wey dey come my ends
When I no get bread (sapa wan kill person)
Shout out to the friends of friends
Wey dey lap my ends
I like to confess
Shout to the friends of friends
Wey dey hold my hands
When everywhere red (man u jersey)
Them no dey look me less
when i no get bread
Shout out to my friends of friends oh
Shout out to the shawties wey no come pretend oh
 Emi ni baller i dey move like crespo
Pass me the billy cause i dey prepared oh
I see what you’re advertising
This your body be enticing me
I know what you are finding
But i’m focused on my grinding
Okay okay
As long as i’m making p’s everything is okay
So dj make you give me instrumental
Very soon i go dey fly continental
yeah yeah
 
It’s all good it’s all good
My mind on bundles
So if you sleep on me na you go fumble
Name any trouble
My guys go come through
Kujo too busy yahhh
Shout out to the friends of friends
Wey dey come my ends
When I no get bread (sapa wan kill person)
Shout out to the friends of friends
Wey dey lap my ends
I like to confess
Shout to the friends of friends
Wey dey hold my hands
When everywhere red (man u jersey)
Them no dey look me less
when i no get bread
PROMIX
Written by: Abdulrahman Abdullahi, Agimson Stephen, David Henry Kalio
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...