album cover
Result
album cover
Result è stato pubblicato il 1 maggio 2026 da Bad G Entertainment / FPR Ltd come parte dell'album IMAAN
AlbumIMAAN
Released1 maggio 2026
EtichettaBad G Entertainment / FPR Ltd
LinguaEnglish
BPM99
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Say dem call me boy c
Me i no fit let bye gone be bye gone
I’m still working bro i’m not done
Oh my God
Why you no dey pick at all
I bet you call me anytime
I go dey for you everytime
In the rain any weather
Any weather yeee
Moni mio shey
If is not getting paid
Make i no see gbege
Emi mi o gbe
I don’t know what to say
I de try find my way
Hustle wan make me craze
What is causing delay
Money come to my way
Cause am not here to play
Send your blessings my way
Why i dey hustle wey i no dey see results
Why you no dey pick my call
I put my soul into this
Why them no dey stream my song
Why them no dey sing along
Owa
Why them no dey hear my voice
You can hear the pain in my voice
Kofeyemi mo
But monigbagbo
Why i dey hustle wey i no dey see results
Why you no dey pick my call
I put my soul into this
Why them no dey stream my song
Why them no dey sing along
Owa
Why them no dey hear my voice
You can hear the pain in my voice
Kofeyemi mo
But monigbagbo
Shey you know many things toti sele
Life dribble like pele
Nobody tell me pele
Konma fimi shey yeye
Mose temi die die die die die die die die die
Eyes on the price got my hands on deck
What’s going on in my life can’t tell
Lord pity me i wan patek
Moni mio shey
If is not getting paid
Make i no see gbege
Emi mi o gbe
I don’t know what to say
I de try find my way
Hustle wan make me craze
What is causing delay
Money come to my way
Cause am not here to play
Send your blessings my way
Why i dey hustle wey i no dey see results
Why you no dey pick my call
I put my soul into this
Why them no dey stream my song
Why them no dey sing along
Owa
Why them no dey hear my voice
You can hear the pain in my voice
Kofeyemi mo
But monigbagbo
Why i dey hustle wey i no dey see results
Why you no dey pick my call
I put my soul into this
Why them no dey stream my song
Why them no dey sing along
Owa
Why them no dey hear my voice
You can hear the pain in my voice
Kofeyemi mo
But monigbagbo
Ko fe ye mi mo
But mo ni igbagbo!
Written by: Akande Basit Olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...