album cover
Hala
album cover
Hala è stato pubblicato il 26 maggio 2026 da M.A.P Nation come parte dell'album Hala - Single
26 maggio 2026
EtichettaM.A.P Nation
LinguaEnglish
BPM97
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

We up in smoke
let him cook
Please don\'t bother me, only got one life And I go live am to the fullest
no apology
see i dey hustle all my hustle for my family
 say we go live life, chale we go dey nice
If you talking money you dey make sense
if you talk nonsense we go cast here, yeah Me and my mandem dey pon deck ,
anything we do we a keep it 100
And i dey pray to Yahweh
Make he come run the package
Goodluck is certain
I dey hold ground
I dey pray to Yahweh
Make dem give me bad name
E non comot food for my table
I dey hold ground
Make you HALA HALA EH
As e dey your mind
 
E dey my mind
Make you HALA HALA EH
Say make you HALA HALA EH
If you see me outside make you raise your hand
Make you HALA HALA EH
Allah sarki nothing go worry me
Me and i friends outside full energy
Unto say many things wey my eyes don see
I no think any boy fit ton tension me
E no go cost you much to show love
A bad wan another man inna hold up
Unto say many things wey my eyes don see
I no think say any boy fit to tension me
And i dey pray to Yahweh
Make he come run the package
Goodluck is certain
I dey hold ground
I dey pray to Yahweh
Make dem give me bad name
E non comot food for my table
I dey hold ground
Make you HALA HALA EH
As e dey your mind
 
E dey my mind
Make you HALA HALA EH
Say make you HALA HALA EH
If you see me outside make you raise your hand
Make you HALA HALA EH
Written by: Prince Adieze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...