album cover
Group Chat
17.784
Music
Group Chat è stato pubblicato il 15 maggio 2026 da Plutomania Records come parte dell'album STREET THERAPIST
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
00:55 - 01:00
Group Chat è stata scoperta più frequentemente a circa 55 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:15
00:25
00:30
00:40
00:45
00:50
00:55
01:10
01:20
01:30
01:35
01:50
02:10
02:25
00:00
02:39

Video musicale

Video musicale

Testi

[Verse 1]
Obaseki don bound all the OS
But we mat we still dey order he never the OBS
Pay evil with evil ọga dey no collect less
If one shima fuck up na to move on to the next
If them see how we dey spend money dem go dey dread
Are you fraudster or porn star, you dey use music pretend?
Your shima dey crush she dey fall she dey obsessed
And you still dey hate, you dey vex, you dey upset
No sleeping for dream chaser
It's all about mullah
Have been busy stacking up paper we go see later
She nor go twerk on your D If you no get rabba
Money dey speak louder than words you go dey raise shoulder
Money dey make Amira dance
Money make Amira move
Money put her in the mood
Money make her catch cruise
Money na the root of all evil
Very good
Money make her send her bobby
If you snooze you loose
[Chorus]
Make I no go cast for group chat
Make I no go cast for group chat
Oh my baby girl don't do that
You dey my party you no fit dey miscreant
Make I no go cast for group chat
Make I no go cast for group chat
That's unlike me I don't do that
You dey my party you no fit dey miscreant
[Refrain]
Eh, sẹlẹnsẹ
Your body fẹfẹnẹfẹ
All the time tẹlẹtẹlẹ
Ṣe you go blow me like abẹbẹ
O ya you go dance till you break your spinal cord
Till you break your spinal cord
Dance till you break your spinal cord
Till you break your spinal cord
[Bridge]
She say Famous Pluto you are not decent
The way you smoke everyday, are you a Christian?
See this babe way I meet for Ikoyi crescent
You come party you no dance, you dey pretend
[Bridge]
Famous Pluto you are not decent
The way you smoke everyday, are you a Christian?
See this babe way I meet for Ikoyi crescent
You come party you no dance, you dey pretend
[Chorus]
Make I no go cast for group chat
Make I no go cast for group chat
Oh my baby girl don't do that
You dey my party you no fit dey miscreant
Make I no go cast for group chat
Make I no go cast for group chat
That's unlike me I don't do that
You dey my party you no fit dey miscreant
[Refrain]
Eh, sẹlẹnsẹ
Your body fẹfẹnẹfẹ
All the time tẹlẹtẹlẹ
Ṣe you go blow me like abẹbẹ
O ya you go dance till you break your spinal cord
Till you break your spinal cord
Dance till you break your spinal cord
Till you break your spinal cord
Written by: UZAMA OSAHON
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...