album cover
In Between
154
Music
In Between è stato pubblicato il 8 maggio 2026 da Kayroz come parte dell'album Vulnerable Thoughts - EP
album cover
Data di uscita8 maggio 2026
EtichettaKayroz
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM99

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kayroz
Kayroz
Performer
jr wakaman
jr wakaman
Bass
COMPOSITION & LYRICS
jr wakaman
jr wakaman
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
jr wakaman
jr wakaman
Co-Producer

Testi

I used to fear when the night go quiet
'Cause all my thoughts turn loud, no siren
Eyes wide open but my body tired
Demons in my head, no place to hide them
Ceiling dey watch me count my sins
Every regret just dey replay within
All the "what ifs" I buried in
Come back alive when I'm lying in
Used to pray make morning come fast
Now even daylight no dey make am pass
Smile for the world but the feeling don mask
Every small joy e dey fade so fast
I carry dreams wey heavy like stone
Had to leave love just to stand alone
Dem say you change, I outgrew the zone
'Cause hunger no dey let man stay at home
Mama pray for me, shadows too near
I dey find myself every night right here
Tell me love still pure, make it clear
'Cause every touch now just dey bring fear
I don't sleep no more (no more)
'Cause my fears dem dey knock my door
Mama pray make I see some love
Before my heart turn stone for sure
I don't sleep no more (I know)
Enemies smile but dem want me low
One day, dem go know why I go
I was chasing light in a place so cold
I don't sleep no more
'Cause my fears dem dey knock my door
Small boy dreams in a broken room
Now big man stress in silent doom
I dey sip just to kill the mood
But the pain still loud like a beating drum
My loved ones gave my soul complete
Now I flinch anytime love wan speak
If she comes, will she stay or leave?
Or go break what's left inside of me?
Friends no see all the nights I cried
All the times I nearly lost my mind
Had to disappear just to realign
Now they say I switch, they don't know my side
I dey age, i dey feel I'm slow
Every year, more scars I show
Still I run 'cause I have to go
If I stop now, I go drown for sure
Mama pray for me, shadows too near
I dey find myself every night right here
Tell me love still pure, make it clear
'Cause every touch now just dey bring fear
I don't sleep no more (no more)
'Cause my fears dem dey knock my door
Mama pray make I see some love
Before my heart turn stone for sure
I don't sleep no more (I know)
Enemies smile but dem want me low
One day, dem go know why I go
I was chasing light in a place so cold
If I close my eyes, I see failure
If I trust again, na danger
Every blessing come with pressure
Every smile hide one more fracture
Mama tell me hold your faith
But my faith dey shake these days
If true love still dey somewhere
Make she find me 'fore I fade away
I don't sleep no more (no more)
'Cause my fears dem dey knock my door
Mama pray make I feel that love
Before my heart forget what for
I don't sleep no more (I know)
All this pain I no fit show
One day, dem go know why I go
I was saving me, you'll never know
Written by: jr wakaman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...