album cover
Ibiri
Music
Ibiri è stato pubblicato il 22 maggio 2026 da Po Lo come parte dell'album Ibiri - Single
album cover
Data di uscita22 maggio 2026
EtichettaPo Lo
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM119

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Po Lo
Po Lo
Vocals, Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sylvester Ezeson
Sylvester Ezeson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MCJ
MCJ
Producer, Recording Engineer
Harriis
Harriis
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Testi

20 shots no dey feel like sey I don manya
My heartbeat don to race metres I con tire
Bad belle want to run my race dem don tire
Any man try hinder me na bonfire
Ibiri ibiri
Ibiri o Ibiri
Ibiri Ibiri
Ibiri o kambiri
Over the world the dem feeling me o
Na me wey sing Okosisi o
Your body too set
I root out my check
Sama you 10 million
Ma onye azona uwa azo
Eeh eeh
Ma onye azona uwa azo
What are we fighting for
Ma onye azona uwa azo
We should be having fun o
Ma onye azona uwa azo
Eeh eeh
Ma onye azona uwa azo
What are we fighting for
Ma onye azona uwa azo
We should be having fun o
Underneath eh eh
Underneath
Keep bad energy underneath
I don’t want nothing to bother me
You no fit ever see me panic
God forbid o
Gbedu Dey flow like milk and honey
E no go finish o
Omo your waist got cause rally
Me I go commit o
Sebi na image wey go tarnish eh oo
Biri ibiri
Ibiri o Ibiri
Ibiri Ibiri
Ibiri o kambiri
Over the world the dem feeling me o
Na me wey sing Okosisi o
Your body too set
I root out my check
Sama you 10 million
Ma onye azona uwa azo
Eeh eeh
Ma onye azona uwa azo
What are we fighting for
Ma onye azona uwa azo
We should be having fun o
Ma onye azona uwa azo
Eeh eeh
Ma onye azona uwa azo
What are we fighting for
Ma onye azona uwa azo
We should be having fun o
Written by: Sylvester Ezeson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...