album cover
Silence
album cover
00:00
00:25
00:50
00:55
01:00
01:05
01:25
00:00
01:54
Ultimi 7 giorni
Silence è stata scoperta più frequentemente a circa 25 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata

Video musicale

Video musicale

Testi

Emanvee
Sometimes, silence loud pass noise
Oh oh oh oh Oh
Oh Oh Na na na na
Oh oh oh oh
Emanvee
I been dey quiet for too long, nobody notice me
Even when I speak my truth, dem no dey hear me
I smile in public, but inside I'm breaking slowly
Every step I take in life feel like it's lonely
Too many nights I just dey think, no sleep at all
Staring at the ceiling, waiting for my tears to fall
I get people for my life, but I still feel alone
Sometimes I wonder if my heart go ever find home
Oh oh oh oh
I no dey talk my pain, I just dey keep am inside
Cause every time I open up, I regret why I tried
So I just learn to hold it in and act like I'm okay
But deep inside my silence get too much to say
If you fit hear me now
You go understand say
Silence no mean peace
Sometimes
Na pain wey no get voice
Written by: Olajide Emmanuel Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...