album cover
New Wave
album cover
New Wave è stato pubblicato il 24 giugno 2026 da Shekx Made Music come parte dell'album New Wave - Single
24 giugno 2026
EtichettaShekx Made Music
LinguaEnglish
BPM70
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Hangele hangele hangele hangele hangele hangele hangele
Hangele hangele hangele hangele hangele hangele hangele
Hangele hangele hangele hangele hangele hangele hangele
Hangele hangele hangele hangele hangele hangele
Many many things wey dey sup for this country
Omo tell me why I go dey keep enemies
i go Dey my side de soak e this My Gari in peace my Garri in peace
I dey my day
Dey find my way
I dey my lane
I just dey pray make I no go go astray
I get my faith you see this year omo e go be my year
I get my gees they get my back
And when I move me I no go fit to slack
Hustle I grind
money I find
what will be will be (qui sera sera)
I Dey on a new wave wave wave
I Dey on a new Wave wave wave
I Dey on a new wave wave wave
I Dey on a new wave wave wave
I Dey on a new wave…..
I Dey on a new wave…
I Dey on a new wave….
I Dey on a new wave
I Dey on a new wave
Na Zo na zo na zo na zo Salamaleiku
I Dey do my thing my way
But still yet they wan dey tackle
And my type is rare and i’m a one of a kind
I’m to hot handle if you try me you
Go collect forget
Bani de hankali hankali Banaji banaji magana
Ni Muhammad Ali nkana so fada mu guada
odikwa odikwa very risky so me I no go dey bother
Isaac e sabi knack from the east to the west music de cross all the borders
Many many things wey dey sup for this country
Omo tell me why I go dey keep enemies
i go Dey my side de soak e this My Gari in peace my Garri in peace
I Dey on a new wave wave wave
I Dey on a new Wave wave wave
I Dey on a new wave wave wave
I Dey on a new wave wave wave
I Dey on a new wave…..
I Dey on a new wave…
I Dey on a new wave….
I Dey on a new wave
I Dey on a new wave
Written by: GIMBA SHEKWOLO EMMANUEL, Michael Ofuowoicho Agada
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...