album cover
OWO
23
Afro-Pop
OWO è stato pubblicato il 19 giugno 2026 da BelieverXXX come parte dell'album OWO - Single
album cover
Data di uscita19 giugno 2026
EtichettaBelieverXXX
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM150

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
BelieverXXX
BelieverXXX
Performer
Gafar Amodu
Gafar Amodu
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gafar Amodu
Gafar Amodu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Masta T
Masta T
Producer

Testi

Yeah
Wah ah
Niva gone ah
Yeah
Master T, Jagbari premium
Some **** still dey press money
Webi say them never see pool
For don jetide
Kokosaba don dey dey body
For now won
Sample my batu I go handle
Togo kill yourself omo
Life no go far
Okere be shatta pandu
Just get the mula
Work smart o le ma slaku
Nitin wey dey chew me
Oluwatisan fool me
Omo heaven know me
We rapper no plenty
Eh eh
Owo ti ba ji
Owo ti ba su
Owo pound sterling
Owo dollar
Owo euro
Owo naira
Owo everyday
Owo ti ba su
Owo ti ba ji
Owo dollar
Owo euro
Owo kilode
Owo mo ridi
Owo
Money on my mind
Money in my brain
Money on everything I do
I can't think the same
Mo ko to le mi way I dey find the pain
Oga if you no find the rapper
Dem go chop your brain
No lose guard o
Steady dey find o
You no be child o
Fight for your life o
She shebi wack o
Gotta get the bag o
Chapa be El Chapo
Yeah yeah
Owo ti ba ji
Owo ti ba su
Owo pound sterling
Owo dollar
Owo naira
Owo everyday
Owo ti ba su
Owo pound sterling
Written by: Gafar Amodu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...