album cover
OMT
album cover
OMT è stato pubblicato il 27 giugno 2026 da Jay Focus, BAMC / FPR Ltd. come parte dell'album Different Breed
27 giugno 2026
EtichettaJay Focus, BAMC / FPR Ltd.
LinguaEnglish
BPM117
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Awe
Why you calling my phone tonpe mi
You know have been grinding for long
I'm finding money bi Weray
Mon korin
Ani no be today kon seni
If you wanna meet us for top
No fuggazzi no werey
Omo if Jah bless you no let person know
If you fall so nobody go fit know Ajeh
I go pack all the money money go
Even if you price for your body you go know
If we start to spend moneyyy
See all these girls go Dey jolly
Dem go wan gum their body
Make the butty bounce and Bobbies
And Bobbies
Only
Only money money money money money talk
Only
Only money money money money money talk
Only
Only money money money money money talk
Only
Only money money money money money talk
Matorimi gbaje
Wetin I go chop I Dey find
Koma tori mi baje
Ore maje oju **** re
Person wey dey find money
No dey settle for less
Omo if Jah bless you no let person know
If you fall so nobody go fit know Ajeh
I go pack all the money money go
Even if you price for your body you go know
If we start to spend moneyyy
See all these girls go Dey jolly
Dem go wan gum their body
Make the butty bounce and Bobbies
And Bobbies
Only
Only money money money money money talk
Only
Only money money money money money talk
Only
Only money money money money money talk
Only
Only money money money money money talk
Matorimi gbaje
Wetin I go chop I Dey find
Koma tori mi baje
Ore maje oju **** re
Person wey dey find money
No dey settle for less
Written by: Oluwadare Zaccheaus Olamide

Loading...