album cover
Pressure
African
Pressure è stato pubblicato il 26 giugno 2026 da Audio-Nerd Music come parte dell'album 33
album cover
Album33
Data di uscita26 giugno 2026
EtichettaAudio-Nerd Music
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM101

Testi

Big pressure wey man dey face, how long can I even hold it inside?
Mad pressure make man dey craze, I lose if I don't find me

Give dem the smile, make e nuh show for my face
Give dem the style, make e nuh show for my body

Have you ever thought about it for a second
Say, this life is looking like a setup?
This choice, and I go this way
That choice, my life go the other way
E get things wey dey goan, but man lock up
And these voices?, tell them shut up
You know the mind has got a limit on it
I don't want to speed and run out of my way
Lose my head or lose control
Hold myself, I won't let me go
Shey you know the mind e busy pass you?
I don't want to speed and run out of my way
Lose my head or lose control
Mo di'ra mi mu, I won't let it go
Big pressure wey man dey face, how long can I even hold it inside?
Mad pressure make man dey craze, I lose if I don't find me
Big pressure wey man dey face, how long can I even hold it inside?
Mad pressure make man dey craze, I lose if I don't find me
Give dem the smile, make e nuh show for my face
Give dem the style, make e nuh show for my body
Give dem the smile, make e nuh show for my face
Give dem the style, make e nuh show for my body
Big pressure wey man dey face (Big pressure)
Mad pressure make man dey craze (I'm going loco)
E get things wey dey goan, but man lock up
(How long can I even hold it inside?)
And these voices tell them shut up (I lose if I don't find me)
Written by: Akinwunmi Tesleem Jabar, Anslem Albert Ogwah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...