album cover
Everyday
Afro-Beat
Everyday è stato pubblicato il 5 giugno 2026 da Songdis Ltd come parte dell'album Ballerman Enroute - EP
album cover
Data di uscita5 giugno 2026
EtichettaSongdis Ltd
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM103

Testi

Balling!
Baller tell you how the thing go
You know say me wan live large everyday
Me wan chop life no be play
You be hater comot for my way
Cos me no go ever look Uche face
I go Smile (i go smile o)
When I see alert omo i go smile (yeayeh)
And i dey thank Jah wey keep me alive
Steady on my grind me i no dey waste time
Tell that Shawty make she Whinee (make she whine o)
You know i love d way you make that booty bounce (make it bounce)
So girl bring it closer to me thats mine (thats mine)
You know i gotchu you can call me anytime
Cos Me and my Gs we dey hustle everyday
Day and night we dey hustle we dey pray
Pray to Jah say this hustle must to pay
Pay my bills and still got alot to sprayy
So i say where the money dey Ajitu gbewa (gbewa)
Can i trust you to be loyal (to be loyal)
Only thing i love more than paper na my mama
So pay my money now no be later
See enjoyment life me wan live everyday
So i do my best and i pray
Cos who God go bless no man fit control am (who God go bless)
So live your life no dey hate
See enjoyment life me wan live everyday
So i do my best and i pray
Cos who God go bless no man fit control am (noo man)
So live your life no dey hate
You know say me wan live large everyday (everyday)
Me wan chop life no be play (no be play)
You be hater comot for my way
Cos me no go ever look uche face no way
(Hmmhmm)
Me wan live large everyday (everyday)
Me wan chop life no be play (no be playyy)
You be hater comot for my way
Cos me no go ever look uche face no way
Share update make we share funds
Cos Life without money man is no fun
Girls dem know that I'm handsome hmm (girls them know)
Baby girl i want more
Before the matter start to long
You know me carry fire gun
See enemies on the run
See Enemies on the run (ehhhehhh)
Before the matter start to long (before the matter start to long o)
You know me carry fire gun (you know me carry fire gun o)
See enemies on the run (see enemies on the run)
See Enemies on the run (ehhehhh)
So i say where the money dey Ajitu gbewa (gbewa)
Can i trust you to be loyal (to be loyal)
Only thing i love more than paper na my mama
So pay my money now no be later
See enjoyment life me wan live everyday
So i do my best and i pray
Cos who God go bless no man fit control am (who God go bless)
So live your life no dey hate
See enjoyment life me wan live everyday
So i do my best and i pray
Cos who God go bless no man fit control am (noo man)
So live your life no dey hate
You know say me wan live large everyday (everyday)
Me wan chop life no be play (no be play)
You be hater comot for my way
Cos me no go ever look uche face no way
(Hmmhmm)
Me wan live large everyday (everyday)
Me wan chop life no be play (no be playyy)
You be hater comot for my way
Cos me no go ever look uche face no way
Written by: Kareem Hassan Abisoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...