album cover
Pressure
album cover
Pressure è stato pubblicato il 16 giugno 2026 da Son Of Man come parte dell'album Ben-Adam - EP
16 giugno 2026
EtichettaSon Of Man
LinguaEnglish
BPM97
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Mm I said it before and I'll say it again
Say I get am before is never the case
When I see wahala straight my face
Cos when you shook mouth, you go sabi the taste ah
Shey na crime to be the first child
All my hope is that I make it out
From this pressure wey dey hold me down
I need peace wey go Dey calm me down
Shey na waka waka zamina
Or na sangelewa stamina
All my hope is that I make it out
I need peace wey go dey calm me down
Vanity Dey say na vanity
The last time I checked we all need vanity
Dey say materialism
The audacity
Wey dey make you think say
I get time for anything
wey no concern money
Concern kpo
Concern kudi
Or ego
She say she like scissors for table
Blood of Jesus, zoba m
I no dey preach love, I leave it out
I'm not emotionally sound
So when I see wahala I straight my face
Cos when when you shook mouth you go sabi the taste ah
Shey na crime to be the first child
All my hope is that I make it out
From this pressure wey dey hold me down
I need peace wey go Dey calm me down
Shey na waka waka zamina
Or na sangelewa stamina
All my hope is that I make it out
I need peace wey go dey calm me down
Written by: Chimdindu Josiah Igwenagu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...