album cover

Pains

71Afro-Beat2026
album cover
Pains è stato pubblicato il 26 giugno 2026 da 6208441 Records DK come parte dell'album Pains - Single
Data di uscita26 giugno 2026
Etichetta6208441 Records DK
LinguaEnglish
BPM104
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Pray for the good life
Many things wey I do for them
They still dey give me distance
No be say I no too good shaa
Bad energy far away make I fit stand
I never blow dem dey envy shaa
No be say you don blow you give me distance back days when I sell semovita
Eh
Nobody fit to stop my shine
Forever I go still dey shine
See me now you go see the sign
Holy ghost make you hear my cry
Nobody fit to stop my shine
Forever I go still dey shine
Holy ghost make you hold me tight all the time
I know is crazy
I know is crazy ye ye
I know is crazy Hmmm
I know is crazy ye ye no dey envy
My brother my sister
Tell me why you dey pray for my downfall
You know say this life is about patience
Many things don teach me lesson but now
But I don learn my lesson
Doctors no dey care about patients till you pay them
Yahoo boys dey use their girlfriend
Many boys don kill their mother why oh oh
Say
On my way
On my way
Make I run my race
On my way
On my way
Make I sing like omah lay
On my way
On my way
Soso take my pain
On my way
Go away
I know is crazy
I know is crazy ye ye
I know is crazy Hmmm
I know is crazy ye ye no dey envy
My brother my sister
Nobody fit to stop my shine
Forever I go still dey shine
See me now you go see the sign
Holy ghost make you hear my cry
Nobody fit to stop my shine
Forever I go still dey shine
Holy ghost make you hold me tight all the time yeah
Written by: Chidiebere Emmanuel Ozoudeh

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...