album cover
MONACO
113
Music
MONACO è stato pubblicato il 21 agosto 2026 da REDEYE come parte dell'album The Therapist - EP
album cover
Data di uscita21 agosto 2026
EtichettaREDEYE
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM91

Video musicale

Video musicale

Testi

[Intro]
I go ball I go ball dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Ball I go ball dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Mo dupẹ lọwọ Ọlọrun we dey always guide me
I no fit to fall make dem no dey whine me
[Verse 1]
Me I no kill person oh
I dey Monaco, if dem dey find person oh
The kind money wey dey shock person oh na my money
And dem learn lesson o ehn-ehn
Oh oh oh I know that
I'm gon ball on them and that's fun fact
Oh oh oh I know that
It’s my time and no one can stop that
[Chorus]
I go ball I go ball dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Mo dupẹ lọwọ Ọlọrun we dey always guide me
I no fit to fall make dem no dey whine me
Ball I go ball dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Mo dupẹ lọwọ Ọlọrun we dey always guide me
I no fit to fall make dem no dey whine me
[Verse 2]
I see am, I see am, I see am for my dream sẹ
Na only heaven fit to bear me witness
I see am, I see am, I see am for my dream sẹ
Say Dangote dey find me everything set oh
You suppose know that type of settings
Not everything dey fit impress me
You suppose know that type of settings
Na the Lord's doings and his blessings
[Chorus]
I go ball I go ball dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Mo dupẹ lọwọ Ọlọrun we dey always guide me
I no fit to fall make dem no dey whine me
Ball I go ball dem no go fit deny me
All these flaws no go fit define me
Mo dupẹ lọwọ Ọlọrun we dey always guide me
I no fit to fall make dem no dey whine me
[Outro]
I dey talk am to existence-xistence
Get the green like photosynthesis-synthesis
Money plenty for my system, system
Money wey no getti weakness
Written by: Joshua Adere, Victor Adere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...