album cover
AReST Me
album cover
AReST Me è stato pubblicato il 17 luglio 2026 da LUZADA Music Company come parte dell'album CURRENT AFFAiRs - EP
17 luglio 2026
EtichettaLUZADA Music Company
LinguaEnglish
BPM94
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Don't wanna yarn some story o
Cos you go too feel sorry ooo
Our nation still dey worry ooo
Won't talk much no arrest me ooo
Don't arrest me ooo
I won't talk much don't arrest me ooo
Don't arrest me ooo
I won't talk much
Don't arrest me ooo
Insecurity dey give headache
And politicians dey do birthday
Monkey dey work baboo dey chop
Oye kan pey yin lajiboley
Bring our girls and their teachers Home
Cos you know dem dey danger zone
We know sey you get power ooo
Bring dem back with your power ooo
Bring our girls and their teachers Home
Cos you know dem dey danger zone
We know sey you get power ooo
Bring dem back with your power ooo
Don't wanna yarn some story o
Cos you go too feel sorry ooo
Our nation still dey worry ooo
Won't talk much no arrest me ooo
Don't arrest me ooo
I won't talk much don't arrest me ooo
Don't arrest me ooo
I won't talk much
Don't arrest me ooo
Nigeria dey spoil dey go
And dem dey plan pey kaadibow
Politicians dey thief ego
And citizens dey get ego
Nigeria dey spoil dey go
And dem dey plan pey kaadibow
Politicians dey thief ego
And citizens dey get ego
It is over to god
And it over to us
Make we try to dey join
And fix things osha tigbor yey yey
It is over to god
And it over to us
Make we try to dey join
And fix things o sha tigbor yey yey
Don't wanna yarn some story o
Cos you go too feel sorry ooo
Our nation still dey worry ooo
Won't talk much no arrest me ooo
Don't arrest me ooo
I won't talk much don't arrest me ooo
Don't arrest me ooo
I won't talk much
Don't arrest me
Written by: BASIT OLAITAN ADEPOJU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...