album cover
WaKe Up
album cover
WaKe Up è stato pubblicato il 17 luglio 2026 da LUZADA Music Company come parte dell'album CURRENT AFFAiRs - EP
17 luglio 2026
EtichettaLUZADA Music Company
LinguaEnglish
BPM126
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Everything dey happen in our country Ooo
No free movement And that's i know
Gumi still dey walk and we all know
He get their contacts and still wan Shame
He think he run the city
Government fail us and we see it
Shame on their behalf just believe me
Just try to free all those pupils
Wake up wake up
If Naija no go
Break up break up
Wake up wake up
If Naija no go
Break up break up
Eyin youth o ma lor fuvk up
If they want to move dem use sairin
When it time election won a di merlin
Dem go dey go around doing magic
Dem go do nothing and all is just Shittytttt
Won lo n kajor
Eni fowo pamon lo n kajor
Very soon gongo aso
Omo eru a doba lojokan
Just do good abeg lorokan
Stop dividing youth so tigbor
Cos nah dem be front don't ignore
Won lo n kajor
Eni fowo pamon lo n kajor
Very soon gongo aso
Omo eru a doba lojokan
Wake up wake up
If naija no go
Break up break up
Wake up wake up
If naija no go
Break up break up
Eyin youth o ma lor fuvk
Written by: BASIT OLAITAN ADEPOJU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...