album cover
Sope
album cover
Sope è stato pubblicato il 8 luglio 2026 da Tizzy Vhibez come parte dell'album Light
AlbumLight
8 luglio 2026
EtichettaTizzy Vhibez
LinguaEnglish
BPM103
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Hunmmmm
So many feelings and pains
So many glories are jailed
So many promises and fail
You no fit to running my race
I dawa sometimes thinking my life
I no won suffer wahalai
I taste kudi and pusy my guy
Nothing sweet pass credit alert
Some my **** dem don buy Lexus
Son of Joseph come and help me
I called on jeho called on ancestors
Tori owo should I bow for satan?
I don give cicer what's belong to him
Kin b'egbe pe kinde Bo lasiri
If no be vpn that change my details
Christoper Martinez he for change ham for me
If money drop mashope mashope
Cause I know say I don tay for this game
Show me the way omope kin gbope
Any update oo I no care I no care
Huhhhh
Huhhhh
Uhhhh
Uhhhh
Uhhhh
Huhhhh
Huhhhh
Uhhhh
To be a man no be one day job
Bro Camaro no be 1k dose
Where you Dey bro when things never sub
That I get one shirt Pele one dolop
So many things that's they my mind
Time to blow when I check the time
Michael Jackson I Dey many style
I be bad boy wey get good mind
Some my **** dem don buy Lexus
Son of Joseph come and help me
I called on jeho called on ancestors
Tori owo should I bow for satan?
I don give cicer what's belong to him
Kin b'egbe pe kinde Bo lasiri
If no be vpn that change my details
Christoper Martinez he for change ham for me
If money drop mashope mashope
Cause I know say I don tay for this game
Show me the way omope kin gbope
Any update oo I no care I no care
Huhhhh
Huhhhh
Uhhhh
Uhhhh
Uhhhh
Huhhhh
Huhhhh
Uhhhh
Written by: Tizzy Vhibez

Loading...