album cover
Pass By
64.391
Hip-Hop/Rap
Pass By è stato pubblicato il 3 luglio 2026 da 90ntoohard come parte dell'album Pass By - Single
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
02:20 - 02:25
Pass By è stata scoperta più frequentemente a circa 2 minuti and 20 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:05
00:15
00:30
00:45
01:05
01:25
01:50
02:20
02:35
02:40
03:00
00:00
03:10

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Yan Yan
Yan Yan
Background Vocals
Mighty Boy
Mighty Boy
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseun Adegoke
Oluwaseun Adegoke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Antivirus
Antivirus
Engineer
Xkylaar
Xkylaar
Producer
DevKeys
DevKeys
Engineer

Testi

[Verse 1]
Wild cat, like a mad man
Na survival, background, na from trashcan
Omo life hard, hard life, so many bad times
Make my **** Pablo con dey sick of mankind
Calm down, but mi o le calm down
Roll my ganger, fast fast, wey my lighter
Now they tryna fuck me with the words that me I write down
Oh mama, na Rihanna shot a man down
New page, another chapter
The die is cast no going back now
I fit to loose the war if I no fight back
I need to act fast, make dem no laugh man (fuck)
Black and white, coke and fanta (bro)
**** fall down but **** bounce back
Ko oshi bota make sapa pack bag
Ko oshi bota make sapa pack bag
[Chorus]
"Òkú ni ẹlẹ́jà ta"
Online lowa bro je ka mu ra'n ta
A mu ra'n ta ni gbangba oya e whine na
Onilara you can't believe he was a fan sha
Everything align at the right time
They say we move, shay make I stagnant (shay make I stand by)
I'm going through a lot, but e go pass by
I'm going through a lot, but e go pass by
I'm back in style, I sing I rap haa
[Verse 2]
I be rockstar, point blank, go ask Panshak
I dey trap są, half cast, my shit are standard
Ogba fia, na-me na-me, the good and bad guy
What can fa, wetin wan cause that
L'eyin back-back, wo'n kerę simi, them be tata
And they know that, they know that, we no dey yarn thrash
Lai-Lai nibo, dem no fit see my type tą
They can't believe the shit I write down
Woni idea, na many things dey go through man mind
Drop am guy, gone hard, emi oba lamba
Drive am mad, pandą yato si panpa
They pass left, wo make I pass right
They follow front, make I pass back
Who's badder than, who now, nobody bad pass
O ga ain't no man gon make me stand down
[Verse 3]
"Òkú ni ẹlẹ́jà ta"
Online lowa bro je ka mu ra'n ta
A mu ra'n ta ni gbangba oya e whine na
Onilara you can't believe he was a fan sha
Everything align at the right time
They say we move, shay make I stand there (make I stand there)
I'm going through a lot, but e go pass by
For now just bring the coco and the sprite wa
"Òkú ni ẹlẹ́jà ta"
Online lowa je ka mu ra'n ta
A mu ra'n ta ni gbangba oya e whine na
Onilara you can't believe he was a fan sha
Everything align at the right time
They say we move, shay make I stagnant
You're going through a lot but e go pass
You're going through a lot but e go pass by
[Outro]
Pass by, Pass by, Pass by, Pass by (e go japa)
You're going through a lot but e go pass by
E go pass by, Pass by, Pack bag, gba bai (bye, bye)
You're going through a lot but e go pass by
Otiye eh
Any way is a motherfucking way mehn
Written by: Oluwaseun Adegoke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...