album cover
Warrior
album cover
Warrior è stato pubblicato il 18 settembre 2024 da ARARA LTD come parte dell'album Ike (West African Electric Music) - Single
Released18 settembre 2024
EtichettaARARA LTD
LinguaEnglish
BPM130
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Yes o
Dis one na from Chimdi
You go feel am
We are one
In this together
As we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
So
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
You dey hear
No let dem deceive you o
Hmm
Shine your eye
Your mumu don do
Una dey hear
No let dem deceive you
Oh oh ohhhh
Cos we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
Written by: Chimdi Daniel Nkemjika Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...