album cover
album cover
Kabash è stato pubblicato il 18 luglio 2026 da JESUS BOYZ come parte dell'album Igwe 2Pac - Single
Data di uscita18 luglio 2026
EtichettaJESUS BOYZ
LinguaEnglish
BPM99
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Adie!
Kabush Kabash shokoloko chee
Baby girl bang oshey!
Money de for my bank eh
If your mind de make we roll one tie for the night eh
Make we no de fight eh
We go de alright eh
We go de, we go de
Kabush Kabash shokoloko chee
Baby girl bang oshey!
Money de for my bank eh
If your mind de make we roll one tie for the night eh
Make we no de fight eh
We go de alright eh
We go de, we go de
She carry Ikebe like say na Gongoro
She no Dey smoke but I no follow
I get cana
But if your mind dey
I fit call dealer make e bring colos
She carry Ikebe like say na Gongoro
She no Dey smoke but I no follow
I get cana but if your mind dey I fit call dealer make e bring colos
Good evening panel of judges and all my co debators
Opposition won Dey suffocate us
But I stand on the motion
And e no get Wetin them won do wey go fit to shake us
Kabush Kabash gorgeous
Meat pie body and her very sumptuous
She a slim baddie but she's very pompous
As she Microsoft I go Macintosh
Kabush Kabash
Omotena get big bum bum, she no gimme bum bum but she wants the cash
If you give am Belarie she jug am
Shisha she go suck am
But she no Dey drag
And we go dey alright
We go dey alright eh
As long as I get the bag
Make we roll one tie for the night ehh Ekaite
Kabush Kabash shokoloko chee
Baby girl bang oshey!
Money de for my bank eh
If your mind de make we roll one tie for the night eh
Make we no de fight eh
We go de alright eh
We go de, we go de
Kabush Kabash shokoloko chee
Baby girl bang oshey!
Money de for my bank eh
If your mind de make we roll one tie for the night eh
Make we no de fight eh
We go de alright eh
We go de, we go de
Met her in my "I'm not looking for love" era
And she get fine face wey de burn cheddar
Throat goat she swallow pass who chop eba
And her light skin e be like say na up NEPA
You are talking to the D O N
Actually I want to be your friend
When you walk pass e be like gaddam
All your enemies go see problem
You be like hot rice on a cool sunday
Don don come I go do your way
Pick any day, time, place I'm okay
As long as we shokolokobangoshey
E do me jiggy jiggy I no fit dey one place
Your bum bum really bigger than bombay
Wetin be the bride price me I wan pay
I want to show you love oya call your Opay baby
Kabush Kabash
We go de alright eh
We go de alright eh
Shokolokobangoshey
We go de alright eh
We go de alright eh
Kabush Kabash
We go de alright eh
We go de alright eh
Shokolokobangoshey
Zerik G!
Written by: Alexander Agomtor, Daibi Jason, Dirichi Mark Eche-Ejikeme

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...