album cover
Asad
album cover
Asad è stato pubblicato il 23 luglio 2026 da Divizzion come parte dell'album Asad
AlbumAsad
23 luglio 2026
EtichettaDivizzion
LinguaEnglish
BPM111
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Lion
Shey you wan try?
Aje my ****
Walai talai omo we go physical
I dey control your shima
Omo she dey bounce bounce for my yard
Omo yii bi Ginika
Gidi pow pow
I go pull trigger for your head
You know me I get bindiga
Mode lomo kan
Omo idi gbemgbe
Omo this your this your yansh
Omo e be silica
Shey you know sey e don tey
Wey we don run omo tawasanle
I dey pepper them biti bolanle
And I no go come back till I kowowale
LION
Akagom
Omo ologo na why I dey para gan
And I get guys wey dey wey dey jami tan
Mode lomo kan
Omo she dey lami gan
Lami gan
Lami gan
Who dey gas you?
You wan be lion?
No be rubber
This one na iron
Coconut head
I no dey hear word
Money dey my mind 247
LION
Asad
LION
Asad
Written by: Afolayan Ridhwanullah Okikiola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...