album cover
Two Strips
album cover
Two Strips è stato pubblicato il 31 luglio 2026 da Cleanblack Records come parte dell'album North & South - EP
31 luglio 2026
EtichettaCleanblack Records
LinguaEnglish
BPM79
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

[Verse 1]
Stop signs! we don't see no stop signs
We go surely reap wetin we sow go be like crop science (yunno)
All stars! we be f*cking Rockstars
Everytime weh we de give dem we de give dem all styles (yunno)
Na one time’ dem tell me tf one time
Bet you know as I de tear am’ me I tear am four times (yunno)
The compass navigate her on sight’ if we jonze you catch us for the alley
Do am one time (yunno)
[Verse 2]
Yunno! You know me before ?
Bet you know! Yunno
Bet you know me before! bet you know
[Verse 3]
Bet you know me before’ if you miss that shot in the end I’ll be back for your head
And I de move round the city’ I de talk my shit and I no de pretend
That girl is a 10 over 10, I go mind us marks
Make she go sit for end of the class
Next time she go read well well
[Verse 4]
Kele whine for my go pro
This one no be bobo
Juice get loose gimie the puss back of my motor
Her happiness na prompto she no dey waste time
Who goes there with that waist line no go use me take shine
If you dey game talk make I no go waste rhymes
Dey trace lines ma we go Paris go taste wine
Qui mademoiselle merci Boku
She dey my villa dey see river she no know say na pool
Now she de say her ex boy na fool
And e no get wetin the boy never do
Put her for school that's so uncool
Deh dribble uncle anytime I de town
One man can’t satisfy her
She need more wood for the fire
Gimie backwood make I fire
While I quench all her desire
(Oya bend make I put am here)
Written by: Erhiga Agharivbie, Ishaq Baba Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...