album cover
BIGGI MAN
173
Christian & Gospel
BIGGI MAN è stato pubblicato il 24 luglio 2026 da ENERGIZE MUSIC come parte dell'album Flames Of A Wildfire
album cover
Data di uscita24 luglio 2026
EtichettaENERGIZE MUSIC
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM182

Testi

Hmmm melody man eh
Brother Nwachukwu
Ye ye
Abeg o don't be sleeping on a bicycle
How you run am Ngozi dey my dommot
(Hmm, my dommot)
Goodness and mercy every time I komot
(Time I komot)
We no dey force am control the ball Ancelotti
Mararaba boys e don dey turn ajebo
I dey reason am reason am
How you finish am finish am
Like a militant militant
No be minimal minimal
Make dem give me chance give me chance
My God is a miracle God
I don reason am
At the end of the day
Jesus na Biggi man o
Ahh, who no know am call am small boy
E mana ehn
Who no know am call am small boy
Ah ahn
Who no know am call am small boy
E mana ehn
Who no know am call small boy
Ah ahn
Who no know am call am nwatakiri kiri
(Kiri kiri)
Only you fit step inside the kiri kiri
Call me by my name you no do ini mini (mani mo)
And you say make I dey go say I am free
I no deserve am deserve am
But you reserve am reserve am
Enemy fire, you gallant
You no waste time reverse am oh oh oh
Fragmented, but you patched it
Evil habits you subtracted
Turned my chaos into classics
Now my life is like a magnet
I'll be spitting in the spirit
Every minute, Lord, you're in it
Every limit you diminished
Got me winning with a rhythm
That is bigger than a vision
I was dreaming of
Jesus na Biggi man oh
Ahh, who no know am call am small boy
E mana ehn
Who no know am call am small boy
Ah ahn
Who no know am call am small boy
E mana ehn
Who no know am call small boy
Ah ahn
Written by: Greatman Ademola Takit, Prince Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...