album cover
J'IDE MO
465
Christian & Gospel
J'IDE MO è stato pubblicato il 24 luglio 2026 da ENERGIZE MUSIC come parte dell'album Flames Of A Wildfire
album cover
Data di uscita24 luglio 2026
EtichettaENERGIZE MUSIC
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM97

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Greatman Ademola Takit
Greatman Ademola Takit
Lead Vocals, Background Vocals
Chidi Alex
Chidi Alex
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Greatman Ademola Takit
Greatman Ademola Takit
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Timibeat
Timibeat
Producer
Moses Oluwatimilehin Mafe (Timibeat)
Moses Oluwatimilehin Mafe (Timibeat)
Producer
Double Major
Double Major
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Testi

All of my bad decisions
Carry me go where I no fit komot
I dey for the same position
Somebody help me I no fit komot
That's why me I call out to Jesus
Na only you fit to save my soul
Baba give am head on collision
Make dem feel the heat
Hey
Emma no ne ba
God dey with me I no fit shiver
Inside sambisa
Valley of the shadow of death no dey scare me
Feel my temperature
Make you revive my soul abeg
Emma no ne ba
Hmm... need you to cover and hide me oya ah ah
Oya o oya o
Cover me o cover me o
J'ide oo j'ide mo
Na aka gi j'ide mo
Oya o oya o
Cover me o cover me o
J'ide oo j'ide mo
Na aka gi j'ide mo
For all of my mistakes
I need you Lord to take the pain away
Want you to hold my hand
I wanna hear it's gonna be okay
Omi ayé ti fẹ gbé mi
Steadily need your company
I need your voice to constantly remind me say
Emma no ne ba
God dey with me I no fit shiver
Inside sambisa
Valley of the shadow of death no dey scare me
Feel my temperature
Make you revive my soul abeg
Emma no ne ba
Hmm... need you to cover and hide me oya ah ah
Oya o oya o
Cover me o cover me o
J'ide oo j'ide mo
Na aka gi j'ide mo
Oya o oya o
Cover me o cover me o
J'ide oo j'ide mo
Na aka gi j'ide mo
Written by: Greatman Ademola Takit
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...