album cover
Reciprocal
album cover
Reciprocal è stato pubblicato il 23 maggio 2025 da Songdis Ltd come parte dell'album Uncommon B - EP
23 maggio 2025
EtichettaSongdis Ltd
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

[Chorus]
No dey like to dey do too much sokusor
Hmmm
No fit see me for your dommot
(Stubborn)
Ice on my neck fit to dey make you blur
Hmmm
No too reason am, egbon
(Epa domor)
Wetin eyes see, mouth no fit narrate
(Snakes)
Dem be check am but I don navigate
[Verse 1]
Puff one pass, how you come dey forget?
If you no wise, how you wan take collect?
How far, my gee
Mami water blessing dey follow the boy
Now all hands in the air
Reciprocal
[Chorus]
No dey like to dey too much sokusor
(Low key)
No fit see me for your dommot
Stubborn
Ice on my neck fit to dey make you blur
No too reason am, egbon
(Epa domor)
[Verse 2]
Oya bend down select for Jalingo
Jalingo
Jalingo
Commot phone for pocket
For Jalingo
Jalingo
Jalingo
[Chorus]
No dey like to dey do too much sokusor
(Low key)
No fit see me for your dommot
Stubborn
Ice on my neck fit to dey make you blur
No too reason am, egbon
(Epa domor)
Written by: Edosa Darlington Braimoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...