album cover
Big Shoe
1071
Music
Big Shoe è stato pubblicato il 31 luglio 2026 da REALLY RARE / ONErpm come parte dell'album Big Shoe - Single
album cover
Più popolari
Ultimi 7 giorni
00:55 - 01:00
Big Shoe è stata scoperta più frequentemente a circa 55 secondi dall'inizio la canzone durante la settimana passata
00:00
00:05
00:30
00:35
00:50
00:55
01:10
00:00
01:29

Crediti

PERFORMING ARTISTS
LILBamCapalot
LILBamCapalot
Vocals
Danpapa GTA
Danpapa GTA
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oscar Ifechukwu Eze
Oscar Ifechukwu Eze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Danpapa GTA
Danpapa GTA
Producer

Testi

Lorioke
Ay uh-huh ay, it's LilBam and Danpapa and you know we dey for Ikeja
It's Danpapa if we catch you we'll put you for center
Olokpa nor sabi we go match am
Big big shoe Balenciaga
Ok look Juju big dreams I know some ****
Went down to that Babalawo for that Benz money
Some **** pray to God ain't get nothing
**** go to hell just for this dirty money
Lorioke
Wey my lighter I wan muzz
I wan muzz make I light my spiff
Back then I dey bomb Elon musk
I dey fight with my picker make he give me my split
Backi California e too sweet
E too sweet e nor need Maggi
YBNL I dey feel like baddo
If I dey bomb I nor need Lappy
Bomb the Lappy till I break the Lappy
Three days a night **** ain't gonna to sleep
All my **** really with it all my **** getting it
Fuck the road safety **** and the police
Tell Tinubu when the Cana go cheap
3.5 Scottish **** in my leaf
**** I'm G
**** I'm P
These **** can't play with my steeze
**** I'm P
**** I'm G
These **** can't play with my steeze
These **** can't play with my steeze
It's LilBam and Danpapa and you know we dey for Ikeja
It's Danpapa if we catch you we'll put you for center
Olokpa nor sabi we go match am
Big big shoe
Some **** pray to God ain't get nun
Some some **** pray to God ain't get nun
**** go to hell just for this dirty money
Just for this dirty money
Just for this dirty money
Just for this dirty money
Written by: Oscar Ifechukwu Eze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...