album cover
OGO
album cover
OGO è stato pubblicato il 14 agosto 2026 da Aj records come parte dell'album Bobo Want 2 Sobobo
14 agosto 2026
EtichettaAj records
LinguaEnglish
BPM113
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Wetin go Dey for the boy
If I give them all my rabba till I go broke uhuh?
Wetin remain for the boy
If I spend all my money on olosho ehen?
And who go Dey for the boy
If I pull up and they still don't show up ehn?
Anything for the boys?
Wetin you expect?
We Dey work for our money, we no Dey share round here
I buy drip no drown big boss
Fat pockets coming like Rick ross
Mummy thinks here bobo's a winner
That's the reason why I can't take no loss
I'm not the one for the chit chat no long talk
I want money lingua I want money discussed
Money tinga my fantasy
I don't want money in net, I want my money In gross
Ogo e mi ni Idan
Stubborn but money Dey opor
Pepper dem we be like shito
And all the fine ladies want to konguaso
Ogo e mi ni Idan
Stubborn but money Dey opor
Pepper dem we be like shito
And all the fine ladies want to konguaso Yeayea
Ginger me
She think say na she wey Dey ginger me
I don't want to see her cause she Dey hinder me
Pull up with my army
So we pulling hella gyaldem in the party
I no wan too con Dey faji
Cause I got hella shit on my mind mami
I got to make the money and not spend it darling
Ogo e mi ni Idan
Stubborn but money Dey opor
Pepper dem we be like shito
And all the fine ladies want to konguaso
Ogo e mi ni Idan
Stubborn but money Dey opor
Pepper dem we be like shito
And all the fine ladies want to konguaso Yeayea
You can't see me John cena
It's been a long time since I been seen at all
Money comes first I'm eager
Me I need am no be case of if at all
Now I'm riding round in a beamer
That's why they hate on me they wanna see me fall
My **** turned snake like Randy orton
He a diva, so it's fuck him I moved on
Ogo Idan
Stubborn but money Dey opor (Kosi yenyenyen)
Pepper dem we be like shito
And all the fine ladies want to konguaso
Ogo Idan
Stubborn but money Dey opor (Kosi yenyenyen)
Pepper dem we be like shito
And all the fine ladies want to konguaso
You can't see me John cena
It's been a long time since I been seen at all
Money comes first I'm eager
Me I need am no be case of if at all
Now I'm riding round in a beamer
That's why they hate on me they wanna see me fall
My **** turned snake like Randy orton
He a diva, so it's fuck him I moved on
Written by: Eje Atu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...