album cover
PRESSURE
album cover
PRESSURE è stato pubblicato il 14 agosto 2026 da •the chimERA! come parte dell'album TRABADISCO - EP
14 agosto 2026
Etichetta•the chimERA!
LinguaEnglish
BPM103
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Odunayo uh uh
Renzie
Emi lomo to n so CL3NO
Z3NA made a bang
Pressure pon my head
Feeling insecure
But Jah be my light
(jah be my light)
His blessings all around me
You can see it inside me
I no for even though
Dem Dey sly me
Cause If I fall I go rise up
Biti Davido me I stand strong
(yes I stand strong)
Patiently waiting for my stardom
(and I no go minus)
Problem for my life
Na only God fit solve am
Anybody fuck up
We go mount am
Pressure Dey me go light one
(me go light one)
Wetin dem talk
Make dem talk ah am
Yeah
Wo ro ro so rara yeah
Wo ro ro so rara yeah yeah yeah
Pass me the Cana
Make i cooling down
Cause this pressure
Fit to kill a man
(kill a man jaro kill a man jaro)
(kill a man jaro kill a man)
Pass me the backyy
Make i cooling down
Cause this pressure
Fit to kill a man
(kill a man jaro kill a man jaro)
(kill a man jaro kill a man)
More money
More life
Make I live large
I don pay my dues
I don pay tithe
Been on my grind
So I fit chop life
Shey you no see say
My future bright
Feeling so nice
Skin tight
Omo ologo
I just Dey calculate
More blessings
Make i elevate
(more blessings make i elevate ahhhh)
Pass me the kpo kpo di kpo
Make i no crashout so so soliso
Cana to gbe wa yen jo ba mi so (ba mi so)
I get lighter mofe trabadisco (for my soul)
I wan high reach the most high babylon
I'm on the rise but i wan vibe on the low
Nothing fit to touch me anymore
Shey na your bling bling tension pressure
What pressure?
Even if you cho cho cho
I dey swear ofor
I go lock up tan
Drink my gordon lor
Sativa puff and pause
Though it's not compul
Una dey fuck up gan
But i dey on God
And e sure me sure
I go ball nonstop
Till thy kingdom come
And e no go long
Pressure yi por gan
But i go dey okay if you
Pass me the Cana
Make i cooling down
Cause this pressure
Fit to kill a man
(kill a man jaro kill a man jaro)
(kill a man jaro kill a man)
Pass me the backy
Make i cooling down
Cause this pressure
Fit to kill a man
(kill a man jaro kill a man jaro)
(kill a man jaro kill a man)
Written by: Dibie Raphael Odunayo, Eze Nnamdi Charles
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...