album cover
ASA
album cover
ASA è stato pubblicato il 28 agosto 2026 da DNA Music come parte dell'album ASA - Single
28 agosto 2026
EtichettaDNA Music
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Pretty woman
Asa nwanyi Oma
Pretty woman
Asa sa sa
Pretty woman
Asa nwanyi Oma
Pretty woman
Make I tell you about my woman
Sey she carry back oh
Something about my woman
Wey dey make me feel among oh
Make I tell you about my woman
I dey see her like Gold
Something about my woman
Wey dey make man just dey catch cold hmm
Majo
My Bebe kilo majo
You go kill a man oh
My Bebe kill a man oh
Majo
My Bebe kilo majo ooh
You go kill a man oh man oh
My Bebe kill a man oooh
Baby sweet like hmm
Hmmm hmm mm
Like hmmmm hmmm mmm
Sey she sweet like hmm
Hmmm hmm mm
Like hmmmm hmmm mmm
Yeah eh
Pretty woman (my pretty woman)
Asa nwanyi Oma (Asa nwanyi oma)
Pretty woman (oh my pretty woman)
Asa sa sa (Baby Asa ah)
Pretty woman (my pretty woman)
Asa nwanyi Oma (Asa nwanyi oma)
Pretty woman (oh my pretty woman)
Make I tell you about woman yeah yeah
She be the one wey dey give me joy
Make I tell you about woman yeah yeah
She be me one and only peace of mind hmm
Majo ooh
You go kill a man ooh hmm
Majo majo majo hmm
You go kill a man oh man oh man ooh hmm
Yeah eh
Pretty woman (my pretty woman)
Asa nwanyi Oma (Asa nwanyi oma)
Pretty woman (oh my pretty woman)
Asa nwanyi oma (she be Asaaa)
Pretty woman (she be my pretty woman)
Asa nwanyi Oma (Asa nwanyi oma)
Pretty woman (my pretty woman)
Baby ASA
Written by: David Frederick

Loading...