album cover

PSYCHO

1Music2026
album cover
PSYCHO è stato pubblicato il 21 agosto 2026 da FINJOZZY RECORDS come parte dell'album PSYCHO - Single
Data di uscita21 agosto 2026
EtichettaFINJOZZY RECORDS
LinguaEnglish
BPM114
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

shisha
Sava tete Sava toto
make you carry your face up
she a put o
Whami_na Whami_na (say)
formidable Shikha eh
wetin dey my wrist (Italian)
for my eyes she dey feel my like Sokoto
she dey my potato
buh she be like potato (kukuku)
Na I dey zomanazo
bad boys dey form say say they to dey do
I go show dem what (psycho psycho)
make e hit dem once (ago ago)
weller Ahh
weller Weller (gi gi)
Weller Weller (wahala)
when I drop a song
when you no wan flow
when you no wan drop
make e no go flow
make be like say them no know, them know
wetin you go drop am
ehh make e be like say them no know
make you know say them no know
make e be like say them no know
(psycho, psycho, psycho)
whami_ knack am once (Gigi)
shey Na shey Na knack am once say whami_ knack am once (jayke have pity on me)
ehh whami_ knack am once
whami_ knack am twice
knack am, knack am once (jayke chan)
shey knack am once (jayke have pity on me)
say, u no dey drop am for my body you no go stand am
make you know your prob Omo you no go understand am
every time when I pull up for the gang
dem dey drop am
for the same time we dey pause am buh now time revenge ah
make you no go avenge am
mina be like venza
me I no be iron man, no be avengers
make you no go whine me, me I go dey pass am whami_na go puff am
whami_chena be like koto
she on my p, she go dey chop m Toronto
make I pass am, if you no wan chabe ezo
she be number 3 so she go drop ego
(ewo, ewo, ewo) she dey like ego ego
look at that pass ewo ewo
look at that pass ewo ewo
shey you be famous Pluto why u dey shout ewo (uhh)
e be like say me I no dey faskewo
when I drop song me I no dey tell them eko
fans go dey talk but the sound fulekwo
I dey pass like this I dey pass like that
kamsiyo wetin you dey do like that
when I drop am for the money the go drop am like that kamsi wetin you dey do like that
whami_knack am (chuuush)
ehh pass am, pass am
I go show dem what (psycho psycho)
I go hit them once (ago ago)
whami_knack am knack am (gigi)
pwushi whami_knack am knack am
I go show them what (psycho, psycho)
make I hit them once (ago, ago)
(Gus Gus Gus gus gus gus Gus gus)
when I drop a song dem go flow them they go flow them go flow (ok na)
make e be like say them know, Omo them know them.. (dudududu)
Whami_whami whami (kukuku)
(burst my head, burst my head)
whami whami whami_na whami_na go go
whami_namagozo
[muffled]
Written by: Agbo Emmanuel-Divine

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...